I dey go through many things wey my mouth no fit talk
Small boy with the big God nothing fit shake the boy hun woah
When I wake up in the morning say I dey pray to God
See Oh my healer . Healer
When you go answer my prayer .prayer
I know say I be ar sinner . Sinner
Thou I no shiver . Shiver
When you go do am omega Omega
You know say I geti haters haters
Time deh go I need the Mullar
Many times have been crying inside reasoning alone
Me I no fit do pass my self so I stay on a low
Dem be dey whine me gan but I still stand on my own
Some people fit dey think say we go divert
Na the setting me I rewind
I know say many people don't understand
Na the same thing me I rewind
Mama tell me make everyday make I dey on my way on my way
Cus I don tay for the game
I run my race run my race
Some say I get touch of craze
Won foju kere mi kere mi but mon shon por
When nobody feel the boy be benlo
Money got me feeling like gustavo
And I won't stop till I stack pounds and sterling ninu wellsfargo
London bridge is falling down
Somebody tell mama I'm sorry naw
Phone dey ring na who call dealer
Shawty go baebey what is down ?
Money fine pass multiple persons
No go put transaction on pending
Toba lowo won ma sope se lo tendi
Omo shey you no know moti pen street
Girlie the way you bend it
10/10 mowo Gucci Pelu Fendi
I'm a f**king super star from the trenches
See my life I no want wahala
The matter don burst e don cus kasala
I dey Call saroday call savanna
Na your problem na your own palava
See Oh my healer . Healer
When you go answer my prayer .prayer
I know say I be ar sinner . Sinner
Thou I no shiver . Shiver
When you go do am omega Omega
You know say I geti haters haters
Time deh go I need the Mullar