LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Polongo

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Bad guy no dey catch feelings
Ti Omo Ope tin gba dollar gba milli
Party never start she don dey catch feelings
Jaiye lo southy wo Santorini
Baby wan dey gum body gum body

Oh ohh
Olomi jajo jo
Baby go kokobi—ah—bilo
Olomi jajo
Baby go low
No go follow abobi o
I go run kilometer for you o
Kokobi—ah—bilo

Hm—ah Ponlongo
Baby girlie no polongo
I give it to her o pariwo
Baby girlie no polongo
No polongo
Yema pariwo

Baby call me undertaker
Me no dey fake ham
Your body na ginger
Come make I choke ham
Do me anyhow gbe mi salo bi ti picker
I no be chicken you can call me aree ika
You see that your ukwu
When can I book you ?
Thought you be good girl damn omo buruku
Turn me to your mugu
GBA mi bi lukaku
Me no be zazu but let me be your babboo

Oh no o
Omo you bad you know o
Omo you set you know o
Omotena jajo
Jajo
Oh no o
Omo you bad you know o
Omo you set you know o
Omotena jajo
Jajo

Ponlongo
Baby girlie no polongo
I give it to her o pariwo
Baby girlie no polongo
No polongo
Yema pariwo

Ponlongo
Baby girlie no polongo
I give it to her o pariwo
Baby girlie no polongo
No polongo
Yema pariwo

PUBLISHERS

Lyrics © HIGHVIBES DIGITAL LLC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Coarse Language