All me niggas dey on backwood
Dem be dey shayo all day e
When you go relief my pains
Many many things I dey battle
Emi odele jabo laiye mi mojaboti
Many people sleeping on me
Even if you hating on me seh I go pray o
Baba dakun Jhoor wa bamise o
Even if you hating on me seh I go pray o
Baba dakun Jhoor wa bamise o
I know say no be only me dey feel this thing for ne head
Over thinking don dey stress me
And I no go be the first person
Boshe shemi eminikan loye
Mehnn it's hard for niggas for real
So you give me some accolades
With OT OT I take blow trees
Baba show me way whats up olorun
Na money matter stuck my heart
Make nobody whine me ,no go try me
Omoiyami, ,everything na timing