As I dey pray for you too
As I dey pray for you too
See I know say things ain't better
Live your life my brother
I know say you dey suffer
I know say problems plenty
See I've been down before
My brother I've been down before
Come down from these streets
Looking back with nothing to eat
But we standing on our feet
I know say we get too many defeats
But baba God be putting us on our feet
Je kin lowo to ju mama mi
Many things way dey happen
As I dey pray for you too
As I dey pray for you too