Yo brand new is another one
Na this tin wen dey sweet wey make me high like pami oh
Na dis tin Wizzy see wey make am sing say pami oh
You dey do me kinda tin wen dey do me madantin baby gal you the one that I'm wanting

Oh ma baby move it welcome to ma groove
Show you how i do it baby you ma boo
I like what you do yeah yeah
You're the one i want yeah yeah
No go use you do yeah yeah
You're the one i need yeah eh eh
Na this tin wen dey sweet wey make me high like pami oh
Na dis tin Wizzy see wey make am sing say pami oh
You dey do me kinda tin wen dey do me madantin baby gal you the one that I'm wanting
You dey do me kinda tin wen dey do me madantin baby gal you the one that I'm wanting
Omo dem go fear fear aha ha
Baby biko jejeje walahi eh
Them want make i sing for them for here
Na this tin wen dey sweet wey make me high like pami oh
Na dis tin Wizzy see wey make am sing say pami oh
You dey do me kinda tin wen dey do me madantin baby gal you the one that I'm wanting
You dey do me kinda tin wen dey do me madantin baby gal you the one that I'm wanting
Na this tin wen dey sweet wey make me high like pami oh
Na dis tin Wizzy see wey make am sing say pami oh
You dey do me kinda tin wen dey do me madantin baby gal you the one that I'm wanting
You dey do me kinda tin wen dey do me madantin' baby gal you the one that I'm Wanting