Another day in the street
Every hustler Dey find something to eat
It's getting harder to breathe
But I pray to God and chase my dreams omo
Greatness is near but they wan come in between
I pray to God and chase my dreams
They say that they love you
But dem no really mean am
To be a man no be be child's
Jehovah Nissi gat my back
Holy water burn that spiritual calabash
I survive even when I crash
When I wake I carry my bible
My blessing coming time two
And when I sing song it is banging
I swear I jumped out of a burning car And I came out with no scar
Na there u go know sey God no be man
To be a man no be be child's
To be a man no be be child's
Another day in the street
Every hustler Dey find something to eat