This one na for the girls wey sabi o
For the African ladies you know
Take it down take it down
Your forming now for me o
Moni na tini na bi a ku o bi ye folo
Out of all the brother you I choose
Scobby dooby doo I just they cruise
Make you no go think I no go fit do better
See how many rounds you go go I dey
How many rounds you go taya
How many rounds mr bragado
Moni na tini na bi a ku o bi ye folo
A je a je a je a jeje je je
A je a je a je a jeje je je
Dem dem want dem want this shuga
Saint Louis Saint Louis shuga
Money plenty e plenty adenuga nuga
Omo dun Omo fresh Aje butter
So fun mi se ororo ni e kilode
Oni ororo ni won o jare elepo ni won
Jen debe debe die for you
That’s why me wan debe debe
Number 1 african bad girl you know