LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Wise

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
You dey form say you wise
But I no get your time
Cause everything way dey happen
Them don prophecy
cno omo ologo lawa
You can't compromise
Omo ope lori doings
numbers no Dey lie

Ninu Benzo o
Mo gbomo meji waso o
cre you feeling the vibe now
Emi Oganla biti paso oo
No be colo
I get craze biti salo o
Wón ti Geti wa lo
I no hear anything lenu solo makinde

No apology
Them wan famz mi oo
But them be hating on a low
Oremi mi oo
cll the Shawdys wan Dey call on me
Wón fe la mi ooo
Owo epo Laye bani la oo
Koseni to ma le ba e sha arizo crizona

Mo fa cana
I feel light
No problems on my mind
clhamdulahi omo ope ti japa
Isanle wa ti gbera pada

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None