Any time of the day that i day
And the friends that call that they craze
Tell me say you know how they chase
Anytime of day that dem craze
Friends family and dem know that we Dey
Same side of the place dem raise we
Any time of the day that we grinding
Everything okay and we chasing
Chasing, chasing, chasing
I Dey as I Dey man I give thanks
One day everything alright
Been Dey see friends dem wey Dey chop life
Smile smile smile we Dey hug life
Every day thinking Dey chop life
All the time for Stu We Dey on light
Everything all cool we Dey chop life
Everything all good we Dey alright
Many of them dem kaku hands
What you see demma kaku friends
Still demma strong demma go campaign
Men like we demma sha foe fence
Men like we omo ten toes strong
What you see omo phantom them
No be today we be say don Dey chase
Anytime of day we Dey on this race
Friends family demma on this chase
Dem wanna come with their concubine
Nothing wey happen wey we no conquer
So you know my team gotta stay ten toes strong
I Dey as I Dey man I give thanks
One day everything alright
Been Dey see friends dem wey Dey chop life
Smile smile smile we Dey hug life
Every day thinking Dey chop life
All the time for Stu We Dey on light
Everything all cool we Dey chop life
Everything all good we Dey alright