Baby don't know, don't know, don't know, don't know
Baby tell me wetin dey for your mind (no dey do me one kind thing)
Abi you think say I dey lie (me I no fit do that thing girl)
Tell me what you want girl
Make i show you love girl
Ama show you the way to party
Rotate, baby girl rotate (uhhhh uhhh ahn)
Rotate, baby girl rotate (uhhh uh ahn)
Baby you bad, girl you sexy
Come into my room make we reason
You lock me up for the prison
Wetin I go do make you release me
Oya come for the money come for the dough
Baby make you feel that thing
I don't know what to say you feel that thing
Rotate, baby girl rotate (uhhhh uhhh ahn)
Rotate, baby girl rotate (uhhh uh ahn)
Shake your ass for me oh dan dan
Baby dakun jowo sha ma gbon gbon
Call me when you need me, ama run come
Shake your ass for me oh dan dan
Baby dakun jowo sha ma gbon gbon
Call me when you need me, ama run come
Never seen a girl like you
Wey fine pass you, wey come still get biggie backa
Have you seen a guy like me
Wey fine like me, wey go still die for your matter
After he don chop all your backa
Have you seen a guy like me
Wey fine like meeee (oh na na)
Baby dakun rotate (rotate)
Dakun sha ma rotate (rotate)