LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

fimi sile

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Fimi sile oh
Oh no
Fimi sile
I go de call your phone
You no de answer me
Fimi sile
Omo wetin de play
Wetin de sup
You do me like this
You no de return calls
Fimi sile joor joor
Joor joor
Fimi sile

Lemme tell you something you can hold on
The love I had for you was unfailing
I know you did see me as a failure then
But baby I've been trying just to be
The one for you
I cried just for more time
But you left instead
Baby why wanna gonna do me like that
You took me for a fool
Now I've seen my grace
You wanna come back to my place
I don't need you anymore
Fimi sile
Oh no no no

Fimi sile oh
Oh no
Fimi sile
I go de call your phone
You no de answer me
Fimi sile
Omo wetin de play
Wetin de sup
You do me like this
You no de return calls
Fimi sile joor joor
Joor joor
Fimi sile
You break my heart
You follow wizzy
You break my heart
You follow chudi
Fimi sile joor
Fimi sile joor
Fimi sile joor
Fimi sile joor
Fimi sile joor joor

WRITERS

chidalu anyanwu

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None