LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Trinity

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Far from home but my heart dey bleed
My hero nowhere to be seen Miles away but i still dey speak
Oh no oh no oh no
Men don kpai fighting for the hit
Can't you see that its all deceit Everything that my people feel
Trinity i feel it too

Them no tell me say this kain monkey go run me thief
Dem no dem no
Them no tell me say as e dey sweet e dey cut like teeth

Only one thing only one thing fit solve a million thing
Showing loving only loving
(no jealousy show me loving)
Only one thing only one thing fit solve a million thing
Showing loving only loving
Oh no oh no oh no

Lets get down to the coco Love don run like motto
Brother no send brother Mother no send pikin hmm aha
Government chop money People dey chop potty i no go lie
Religion form holy but inside heart bloody
No hail me with your fake love Cuz you see that am on top
Your envying no reach my God keep hating i no commot
Them no tell me say as e dey sweet e dey cut like teeth

Only one thing only one thing fit solve a million thing
Showing loving only loving
(no jealousy show me loving)
Only one thing only one thing fit solve a million thing
Showing loving only loving
Oh no oh no oh no

Brother no send brother Mother no send pikin

WRITERS

promise C

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence