LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Chi Efo

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Chiefo

The day is bright

It’s bright and fair

A new day has come

Chiefo

I’m leaving my past behind

Tomorrow is the future

Today is right now

Chiefo o ooo ututu abiago

My morning has come

Chiefo o ooo ututu abiago

My morning has come
Eh Eh Eh

Mama jollof rice

Why your temper dey rise

If you no sell today, tomorrow dey

Aunty pikin, Johnny leave you waka

But this load wey you carry

No be only you waka come

Oga driver

The race is not to the swift

Take am slow and steady

Your own passenger go enter

Anyi nwere olilanya

Echi ga’bu echi oma

Chiefo oooo chiefo oooo

Chiefo oo ututu abiago chiefo oooooo

Chiefo, yeah, there’s hope for tomorrow

Your morning has come

Chiefo I see light

A new dawn
Oh oh oh oh oh oh oh

Ututu abiago chiefo oo

Chiefo we will stop the hating

We will start believing

Morning has come


Chiefo

One day I go blow

And you sef you go know

You go come my show

Chiefo

Someday someday

Things go sweet as e sweet before

Chiefo

You go marry that girl

You go buy that big house

Oh oh chiefo oo

Chiefo

As you start this year

You go end am well

Oh Chiefo

PUBLISHERS

Lyrics © CTSO MUSIC, CTSO MUSIC (REFERENCE)

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual