Back and forth, na so you dey do
Me I no want this kind of love oh oh oh
If you say you love me baby show it oh oh
Show it o show it o ah ah
Sme sme, na so you dey do
On your love and your promise
Show show show show show show show
Me I no want this kind of love o o o
If you say you love me baby show it oo
On your love and your promise
I love you I love you no be for mouth o
Oya show it, baby ah ah ah
Show show show show show show
Oya show it oya show it oya show it oo
Ye ye ye ye ye ye ye ye ye
Show ooo show ooo show ooo uh ooo…