If your girl dey here forget o
Shey me she go follow home
Wole meni? our day, our day, our day
Wole meni? our day, our day, our day
This night no sleeping cos, my vibe na feeling
I like your composition, introduce body
Expensive shayo, omo biko, omo biko
If your girl dey here forget o,
Shey me she go follow home
O! O! O! Over, lately uhm, when I'm not sober,
I be commanding like soldier
I be commanding like soldier
Notice that I do not slow down,
Foreign vibes, me I'm never local
Me I'm never, never local
Expensive shayo, omo biko, omo biko
If your girl dey here forget o,
Shey me she go follow home
You just dey para, after all this things give me jara
Ye you just stoned me you be lager
Uuuhhh enriched like salad
You just dey para, after all this things baby give me jara
You just dey stone me baby you be lager
Uuuhhh enriched like salad
Money man, man I'm Shina peter
Spend you pound, naira si, ati dollar
Money man, man I'm Shina peter
Spend you pounds, naira ti, ati dollar
Cos, If you can dance, come on the ground
Lets start to vibe, make we dance
Expensive shayo, omo biko, omo biko
If your girl dey here forget o,
Shey me she go follow home
You just dey para, after all this things give me jara
Ye you just stoned me you be lager
Uuuhhh enriched like salad
You just dey para, after all this things baby give me jara
You just dey stone me baby you be lager
Uuuhhh enriched like salad