The story sef never begun
Before the race has begun
When I perform na applaudissez
Me I no dey gree cuz I stubborn
Violate you find yourself in heaven
Mere man cannot ever ever undone
Street OT to beat the system
Oil dey my head so I wear a ski mask
Like a bandit, to protect it
I no fit lose my focus omo
Abobi have been grinding for more
Can't you see I'm ready to go
I no fit lose my focus omo
Abobi have been grinding for more
Can't you see I'm ready to go