LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Magic

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Baby mi, baby mi, baby mi, confam
Say when I enter the club,
Everywhere for the place shut down
Ore mi, Ore mi, Ore mi, calm down
Say when the gbedu dey knack
E dey move my feet somehow
E dey look like

Magic
The way I move be like Magic
Magic
The way I move be like Magic
Magic
The way I move be like Magic
Magic
The way I move be like Magic

(Gbese gbese, ay)
(Koronbe, Koronbe, jor oh)
(Gbese gbese, ay)
(Koronbe, Koronbe, jor oh)

Here’s what’s exciting, na this lighting
That make my diamonds
Dem dey dance Micheal Jackson
Back with a new thing
No be small thing
You don’t know about me then your jonzing
(Fi le!)
I be like a magician
Abracadabra your gele comfort bra
Omo pastor but omo kormo sha
At the end of the night she leave her man japa
E be like

Magic
The way I move be like Magic
Magic
The way I move be like Magic
Magic
The way I move be like Magic
Magic
The way I move be like Magic

(Gbese gbese, ay)
(Koronbe, Koronbe, jor oh)
(Gbese gbese, ay)
(Koronbe, Koronbe, jor oh)

Magic
The way I move be like Magic
Magic
The way I move be like Magic
Magic
The way I move be like Magic
Magic
The way I move be like Magic

(Voice message playing)

WRITERS

JeffreyBenson

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None