LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

ORIJO (Original)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
2:30 I'm up I dey lit of course
Everything is soft when you roll with us
Looking hella fresh from the head to socks
I'm too fancy they don't make em like me o

Bẹ̀bẹ̀ lọ
No dull my Steeze
Mo bad aje
You sef fit to check am
Check am wait ah
Your friend sef dey feel am
She feel my p ah

Mhmmm
But no be only me wey fancy
But this girl she no go gree
She follow like zombie
Photocopy ko easy
She never seen any like me
As she no fit get me
She's looking for a copy
But I be

Orijo
Orijo
But I be
Orijo
I be Orijo
But I be
Orijo
I be Orijo

Baby I'm too fancy
They don't make em like me o

Orijo
Orijo
But I be
Orijo
I be Orijo
But I be
Orijo
I be Orijo

Baby I'm too fancy
They don't make em like me o

Kaki no be leather
Leather no be kaki
Try am on you go see
Photocopy
Ko easy
Ko easy
Ko easy
Love don't cost anything
Be no be oshofree

Wetin dey sup?
Wetin dey sup baby?
Forget that yans forget that talk baby
Nobody dey wey go dey fit replace me
As she reason am well
She say Bá mi débẹ̀

2:30 I'm up I dey lit of course
Everything is soft when you roll with us
Looking hella fresh from the head to socks
Baby I'm too fancy
They don't make em like me o

Orijo
Orijo
But I be
Orijo
I be Orijo
But I be
Orijo
I be Orijo

Baby I'm too fancy
They don't make em like me o

Orijo
Orijo
But I be
Orijo
I be Orijo
But I be
Orijo
I be Orijo

Baby I'm too fancy
They don't make em like me o

They don't make em like me o
They don't make em like me o
They don't make em like me
They don't make em like me

They don't make em like me, Orijo

WRITERS

Jeffrey Okonkwo

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid, Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None