I got my eyes on my money
Cuz for this life me and sapa
Don't hear from me , then I'm sorry
If you like make you vex o
Agbaje je ka lo, kilon duro de
If you like make you vex o
Agbaje je ka lo, kilon duro de
Alaye whali I'm riding solo
And nothing bad belle fit do
If they like may them talk dey go
Still on my ones and I'm riding down solo
If you like make you vex o
Agbaje je ka lo, kilon duro de
If you like make you vex o
Agbaje je ka lo, kilon duro de