(It's MagikSoundMix production)
(Girl I no fi lie for you)
(Girl I no fi lie for you)
I'll be loving you day by day
You know the kind of game you dey play I play
And you know say today nah friday
I'ma shayo all night we go turn up
Pass me the kush make I burn up
I know your love is fake but you dey form loving
Oya panumo o, biko stop talking
Tonight, I wanna dance bebe
I wanna party hard eh (party hard)
I get the ladies all around inna mi backyard
Baby I'm just tryna let you know oh oh-oh-oh
Nah me get the zone, ma ji soro oh oh-oh-oh
Baby make you feel at home
I no want make you dey feel alone oh
When you need me I go dey (I go dey)
Even when you don't I go dey (I go dey)
Call me when you down I go dey (I go dey)
Anytime you need me I go dey eh eh (I go dey)
When you need me I go dey (I go dey)
Even when you don't I go dey (I go dey)
Tell all the bad man say, make dem stay faraway
(Girl I no fi lie for you)
Girl you carry my love to Sokoto yah
Omo ton ti la, do re mi fa so, Lati do-do-do
I just want you put your body on me (body on me)
When you're all alone you fi to call me (you fit to call me)
Shey you know that love is about money
Time is running, it won't be funny
Ye nah me know wetin I dey see (wey I dey see)
You dey give me energy Vitamin C (Vitamin C)
Girl I love you so oh oh-oh-oh
When you need me I go dey (I go dey)
Even when you don't I go dey (I go dey)
Call me when you down I go dey (I go dey)
Anytime you need me I go dey eh eh (I go dey)
When you need me I go dey (I go dey)
Even when you don't I go dey (I go dey)
Tell all the bad man say, make dem stay faraway
(Girl I no fi lie for you)
(Girl I no fi lie for you)
It's Magiksoundmix Production