I heard you lost somebody
cnd I know you're feeling lonely
But baby don't you give up
I no go leave when you need me
My baby girl don't be greedy
You know you need my loving
I know you need some more
I no go leave when you need me
My baby girl don't be greedy
You know you need my loving
I know you need some more yeah
You fire catapult oh baby
Been around a lot of girls
Baby you dey blow my mind yeah
Na only you wey dey my heart yeah
Call my phone I see your ringing girl
I'll be there when you need me girl
Hope you know sey me I want you girl
You don't even need a reason yeah girl
Baby girl sey na you wey dey burst my mind
Say na you wey I need this night
Hope you go dey for me yeah
Shey you go dey for me yeah
Say na you wey dey burst my mind
Say na you wey I need this night
Hope you go dey for me eh eh
Shey you go dey for me ehe eh