LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

BOOMAYE

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Jhay for the girl dem!!!

Your beauty worth more than diamonds
You too fine I go like roll your dice
My eyes on the price (moda yan mo)
Your body bad I go like monetize
I've been looking since morning
cnywhere you go girl I'm coming
You carry body likey Coca-Cola
With the value of a henessy o
O jo Latino, carry back like she from southy o
She kan sabi play match like she dey sansiro
She ah not a skit maker but she be sabinu
She ah brown skin girl with a chocolate flavor
Melanin pon pon caramel flavor
She carry skin like butter milk
Sleeky, freaky I'm ready to risk it yh

Push it push it under eh....
Baby make we Boomaye
Forget your worries
Everything nice out here
(Bounce your body body)
Push it push it under eh....
Baby make we Boomaye
Forget your worries
Just free your mind and bounce your body body

Say no more silifa , something must kill a man oh
Girl your body carry weapon
Make we galado for my condo
cnytime youre welcome oh
Vacate your premises (and stay with me)
Baby I know you money sick
Give you vitamin kudi and D
cnd enjoyment wey no get nemesis

O jo Latino, carry back like she from southy o
She kan sabi play match like she dey sansiro
She ah not a skit maker but she be sabinu
She ah brown skin girl with a chocolate flavor
Melanin pon pon caramel flavor
She carry skin like butter milk
Sleeky, freaky I'm ready to risk it yh

Push it push it under eh....
Baby make we Boomaye
Forget your worries
Everything nice out here
(Bounce your body body)
Push it push it under eh....
Baby make we Boomaye
Forget your worries
Just free your mind and bounce your body body.

PUBLISHERS

Lyrics © CTSO MUSIC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence