LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Sempe

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
No go do you chop and run
Give you love all you want and more
She say baby love is not enough
Tell me what's your offer now
Katapot all the girls comot
Na Only you I Dey call my love
No body compare to you
Truly, Bonse judiJulley o wun mi
Lemme know, if I wrong you I'm sorry o
My tomato chocomilo
I've been begging don't tell me no
Don't tell me no
Girl you know, many girls no wan let me go
Only you wey dey turn me on
Iwo nikan lokan mi yan
Put your love on me on me on me on me on me
Baby you're the one for me for me for me for me for me
Loving you is my calling......
No one can love you better like me....

Oh my baby sempe o sempe o
Mafife mi lota te te ooo
Jeje o jeje o I know all the guys want to jembe o
Sempe o sempe o
Mafife mi lota te te ooo

Jeje o jeje o off for me girl make you sempe

My eminado
Girl your body balenciaga
From your head to toes
Santorini Paris maidives
cnywhere you wan go
Na for your body all my money go rain
Cos me no dey use you play
No competi baby for you no competi
I don dot my i and cross my t
Only you be the sugar for my tea yehiye
Won ma jegbati
cnybody wey go touch my property
Or wey go put war for my peace
Only you be my love no get another

Put your love on me on me on me on me on me
Baby you're the one for me for me for me for me for me
Loving you is my calling......
No one can love you better like me....
Oh my baby sempe o sempe o
Mafife mi lota te te ooo
Jeje o jeje o I know all the guys want to jembe o

Sempe o sempe o

Mafife mi lota te te ooo
Jeje o jeje o off for me girl make you sempe
Oh my baby bae
I go make it rain on you 2x

PUBLISHERS

Lyrics © CTSO MUSIC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence