Girl na you I want to touch
Dis your body be the sauce
Tell me if this is enough
Tell me what you need and more Baby I go give you more...
Girl you drive me insane oo
I say make i no scream oo
Girl you got ma body and soul
Oh my darling, oh my darling oo
You no go fit e run away oo
You no go fit e run away oo
I've been looking for you
Where you dey, Where are you
She like to give me gently, give me slowly
Say na where you dey na where I go dey
Na the way you move dey make me dey craze ooh oo
Dis kain love no dey tire me oo
If dem like make dem fire me oo
I go kill pesin I go wound pesin
Oh my darling oh my darling oo
You no go fit e run away oo
You no go fit e run away oo