Life so hard just like brick
Fasting for seven days makes one weak
I dey pray, I dey hustle yes and I dey strive
If tears na money na benz I for dey drive
It all started the day pman left
I was so young and helpless i wept
I no b phynofino but I dey paint house
Before I reach school dem go don mark attendance
Cos I dey trek from iyana era to iyana isashi
To cut the story short make we do am bashi bashi
To make matter worst i go cun fall in love
I love you I love you no cun later dey enough
She say I no dey spend for her
I no fit buy her phone, gifts
Or money to make her hair
So she left me shattered with blisters
Break my heart cover am with plasters
The next day e be like dream when I wake up
But sad birds still fly so I gat to take off
And I vowed my voice must be heard and be the loudest
No matter wetin devil smoke
The best director he set me on cam
So I could inspire the world even friends and fam
Things I lost has been replaced by something better
It's just a transition ajepako go still turn aje butter
But the of the popo dey make I no wan try
Dem my friends say press your phone well money dey inside
Wild thoughts, frustrations and expectations high
Wofe kin rona lo but i tell them na lie
I create content from my soul so we no b mate
This is just a tip I hope y'all can relate
Tips of an iceberg leleyi kile ti gbor
Jeniffer loves track 5 pelu anty bimbo
Play all the tracks, like, share and make you comment