Shako shako die die die die die
I don't wanna die young because of money
But I want to get rich kinto pe 30
Wetin man don see no funny
Long story long journey nobody
Poverty for my life make e cancel
I hold on with my last card I pick 2
Only me know all I've been through
I no wan tramaye cripple for one puff
Water for my eyes so tey turn blood
Hypocrites fake friends everywhere
I don't wanna die young because of money
But I want to get rich kinto pe 30
Wetin man don see no funny
Long story long journey nobody