Nothing wey God no fit handle
Asiko ton fi sun leme fin hustle
Both ends I dey burn the candle
Bad boy from the starting
When I hear money money money me I dae chase
Even pastor way God call no be saint oh
If na Benz make we match am
One puff me I dey high way
When e sup make you trabaye
One puff me I dey high way
When e sup make you trabaye
When I drop the bars it hits no perfect
Drop the bars with ease I'm perfect
Roll the Jz drink up with Molly
Lambo trucks we gon like skrr skrrr
Got a girl so, fine like rhi rhi
She's my baby, I'm gonn wife her
Like Remy, we dey march am
If na money, we dey stack am
All the money we dey pack am
If e too much we dey dash out
Steady steady we dey cash out
I deh give dem command oh
One puff me I dey high way
When e sup make you trabaye
One puff me I dey high way
When e sup make you trabaye
WRITERS
Taiwo Adeagbo, Paul Omomowo, Folajinmi Emmanuel, Prosper Okoruwa