Ahhhhnnnn ahhh yee ehhh eh
Different level another devil
I wan Dey live in my dreams
One time make I fly go Minnesota
I want to ask Sheminikani?
Cuz I'm tired of waiting for better days
I want to ask Sheminikani?
Cuz I'm doing everything that I preached against
Gat me feeling some type of way
If na by power, hustle, bustle
I for get money pass Dangote
Patient dog don get ulcer
Wetin them wan talk again
I was not born with a sliver spoon
They be like take a look at you
Take it or leave it my guy
Make dem no tell you otherwise oh oh
Patient dog don get ulcer
Thanking God for tomorrow
Scatter the place with my Camaro
My parent I hold them for life
Baba jeka awon ota mi soda
I want to ask Sheminikani?
Cuz I'm tired of waiting for better days
I want to ask Sheminikani?
Cuz I'm doing everything that I preached against
Gat me feeling some type of way
If na by power, hustle, bustle
I for get money pass Dangote
Patient dog don get ulcer