LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Suddenly

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
A quick one jnuel
Can you tell us how you made it this far
Like all of a sudden
You're everywhere
We want to know
I never tot when I'm singing on stage
Everybody like it and be dancing like this
I tot I could do this on my own but
God stood for me as a stepping stone
Back into the hood wey I come from
Them no dey send anybody
Now them calling my name
Wofe mo bi mose se
E just happened suddenly
I no fit tell you how e be
I say na God dem no believe
I dey try my best dem no believe
Everything just happened suddenly
E just happen
I no fit tell you how e be
Laye laye
I say na God dem no believe
Dey wan check am
I dey try my best dem no believe
Now heaven singing my song
Oooong oooohhhun
Angels singing my song
Oooong uhn uh uh uhn
As i dey try make i penetipepe
Wofe kin jabo si gutter gan
I dey try make i penetipepe
Wofe kin jabo si gutter gan
Wofe kin jabo jabo si gutter gan
But mo penetipepe
Ojo boy na we occupy the lasgidi
Follow me go make I yarn you how e be
If you no no me before now you go to know
I get the energy I no dey keep am on a low
When I come into the place omo gongo aso
If I no tell you doremi faaso
Me I no dey talk my action dey speak
I no get lambo you say make I sleep
Maka chukwu maka gini
I run away from billing
You wan know as the matter take happen
I no no na God o obrigado e just happen
E just happened suddenly
I no fit tell you how e be
I say na God dem no believe
I dey try my best dem no believe
Everything just happened suddenly
E just happen
I no fit tell you how e be
Laye laye
I say na God dem no believe
Dey wan check am
I dey try my best dem no believe
Now heaven singing my song
Oooong oooohhhun
Angels singing my song
Oooong uhn uh uh uhn
As i dey try make i penetipepe
Wofe kin jabo si gutter gan
I dey try make i penetipepe
Wofe kin jabo si gutter gan
Wofe kin jabo jabo si gutter gan
But mo penetipepe

WRITERS

Emmanuel Sagbavi

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Gender identity and Sexual Orientation