Na who know man na him dey kill man
Na who know you go carry your matter tell your Enemy tell your enemy
Na who know man na him dey kill man
Na who know you go carry your story tell your Enemy tell your enemy
Imana onye chukwu goziri agozi imana eze ku oga
Bu eze ku oga bu enemu mana ha apuhi iweta gi
Onye chukwu goziri agozi imana eze ku oga bu eze Ku oga bu enemu mana ha apuhi iweta gi
Abo bi imgbanbu Ibata mbo them go call you Omekanaya aa but e get as things go be dem go wa Dem go wa hustle ooo no depend on man hustle ooo No wait for any man maka na mbahu e ne eche Mbahu ka oge gi na aga hustle ooo no depend on Man hustle ooo no wait for any man maka na mbahu E ne eche mbahu ka oge gi na aga
lmana onye chukwu goziri agozi imana eze ka oga Bu eze ku oga bu emenu ma ana apughi nwetegi Onye chukwu goziri agozi imana eze ka oga bu eze Ku oga bu emenu ma ana apughi nwetegi
I don pay my dues tell them I don't make my
Money ask them dem be talk say I know go blow but Right now my music don blow onye ka bu Chinecherem dem go plan dem fail dem go fail I say Dem go fail hustle ooo no depend on man hustle Ooo no wait for any man maka na mbahu e ne eche Mbahu ka oge gi na aga Imana onye chukwu goziri Agozi imana eze ka oga bu eze ku oga bu emenu ma Ana apughi nwetegi onye chukwu goziri agozi imana Eze ka oga bu eze ku oga bu emenu ma ana apughi Nwetegi