Who be that shawty wey make me soji
Rub my head sweet me like honey
Any weather I’ll be running
I need to know, if you for me
Tell u jokes that’s not funny
Please no tell me am boring
Hearing sounds, in my head
I no fit tell, who fit relate
You no fit tell, my heart dey melt
( my baby, my baby, my baby)
( my baby, my baby, my baby)
( my baby, my baby, my baby)
( my baby, my baby, my baby)
And whenever call my cellular
At night I’ll be a Dracula
We go sick( are you sure)
Solve maths with no formula
All your moves shake it ko lo dada
Never stop oh nana nana( yeboribo)
Make we go far away from your mama
I want to know where you from
Hearing sounds, in my head
I no fit tell, who fit relate
You no fit tell, my heart dey melt
( my baby, my baby, my baby)
( my baby, my baby, my baby)
( my baby, my baby, my baby)
( my baby, my baby, my baby)
You dey do me wan kind wan kind
Make me wanna peel her frontier frontier
Horizontal call me hush hush hush
Oya come open thou door door
I like your suspicious move
I like the way you groove
( my baby, my baby, my baby)
( my baby, my baby, my baby)
( my baby, my baby, my baby)
( my baby, my baby, my baby)