My Mother been Dey Call my Phone oo
Say make I find a Girl of my Own oo
A Girl wey go dey Next to my Throne oo
A girl wey go be Bone of my Bone oo
You know I no fit leave her Go oh
You No I fit leave her go oh
Make money and come for you o
Oh oh As the love dey sweet so
E fit turn to Gobe o Gobe o Gobe o
Oh oh as the love dey sweet so
E fit turn to Gobe o Gobe o Gobe o
If you hold me Tight i go Shamaya
If you leave me Girl I fit to Dangbana
Anything you want I go do for Ya aa
If you hold me right I go shamaya ah ah
If you leave girl I fit do Dangbana
Anything you want I go do for ya eeh
You wan bring bad Vibe abeg just free me
Cos I hustle for the cheezy now am hanging with Joe Wilson please believe me
Cos I love you die but you no wan hear
You see me with Caro you just Dey tear
This one Na GOBE GOBE GOBE
Cos I love you die but you no wan hear
You see me with Caro You just Dey tear
This One Na GOBE GOBE GOBE
Drop the hate Your boy is here
You're Number one Gift from GOD this Year
My Girl my Precious Gift for life
Hop in let Me Take You to my Paradise
Oh oh As the love dey sweet so
E fit turn to Gobe o Gobe o Gobe o
Oh oh as the love dey sweet so
E fit turn to Gobe o Gobe o Gobe o
If you hold me Tight i go Shamaya
If you leave me Girl I fit to Dangbana
Anything you want I go do for Ya aa
If you hold me right I go shamaya ah ah
If you leave girl I fit do Dangbana
Anything you want I go do for ya eeh
Smithzer the Verse Producer