For this country I don see something
Uniform men them don run me street
Father land wey supposed to dey sweet
Them make am taste like Bitterleaf
Carry their children go obodo oyibo too
Create this force to terrorize the youth
Untill them start to the kill
Na government send them too
Them send them to run am oo
Them send them to put pu pu
Them send them to do the do
We know we know and I know say
ADURA lo le Shey ADURA lo le Shey oo
Nigeria would be great again
Make you pray before you go to protest o
And if you dey talk pray before you start to the talk o
Cos if I want stand me I go pray before I commot o
Na God dey turn am to success oo
ADURA lo le Shey ADURA lo le Shey oo
Nigeria will be great again
Insecurity we no go dey fear again
Dem no go dey fight again