Johnbosco me dey sing song oh
No DJ dey play my song oh
For yourself oh (hun hunnn)
Nobody go do am for you oh
Nobody go carry your cross oh
I say nobody go carry your bounding
No DJ dey play my song oh
Even bloggers no they post my jam oh
If you no hustle for yourself oh
Nobody go do am for you oh
Nobody go carry your cross oh
I say nobody go carry your bounding
If no be say me I be sharp guy
(Oh oh oh oh oh oh oh oh)
I don run run, I don run tired
(Nobody will help you my brother)
(Nobody go help you my brother)
No DJ dey play my song oh
If you no hustle for yourself oh
Nobody go do am for you oh
Nobody go carry your cross oh