LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Extra Love

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Sleeping late night, I've been calling you
But you don't wanna pick up
When we face time tryna make you smile
But you don't wanna switch up
Sending texts but you don't reply
When you ever gonna make a nigga smile
You should come baby girl make we flenjo
Make we flenjo tonight

Say I miss you bad and you know that
If you see my call baby would you call back
I no go like make another nigga touch that

Say i miss you bad and you know that
If you see my call baby would you call back
I no go like make another nigga touch that

Extra love wey I want from you
Baby girl you know my love is true
Monica abeg give me when I come for you

Extra love wey I want from you
Baby girl you know my love is true
Monica abeg give me when I come for you

Extra love wey I want from you
Baby girl you know my love is true
Monica abeg give me when I come for you

Extra love wey I want from you
Baby girl you know my love is true
Monica abeg give me when I come for you

I no go fit to colobi your sister
So why you colobi that mister
Girl why you do me like this
And you know say I dey love you pass my London girl... see yeah
I gat ego ego ego ego, ego plenty for my pocket
And Imma spend it spend it all on you
Baby dey come thru, the way you dey do do
The way you dey wine shey na juju
I wan dey play with you
Give me love make I play with you
The way you dey wine wine wine
E dey make me dey mad mad mad

Extra love wey I want from you
Baby girl you know my love is true
Monica abeg give me when I come for you

Extra love wey I want from you
Baby girl you know my love is true
Monica abeg give me when I come for you

Extra love wey I want from you
Baby girl you know my love is true
Monica abeg give me when I come for you

Extra love wey I want from you
Baby girl you know my love is true
Monica abeg give me when I come for you

WRITERS

John Onyeanwusi, Ugochuwku Onyeanwusi

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid, Kobalt Music Publishing Ltd.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Race and ethnicity