make we shopping spree everyday
6am in the morning I'm awake
but na money dey my mind everyday
no go stress me or yawa go dey
I'm aggressive if you try oppress me
pop champagne oya start the party
pop a perk make a toast it's is holiday
what's crackin' cos life is good today
mama always say John you gon' be the best
daddy always said but I can't recall again OK
stay high less pride get tipsy high life
flirting with bitches tonight
life's too short make we get high
cos my niggas turning parties into rampage
we dey loud am with some cruise and a champagne
I'm aggressive nigga u gon' need a bandage
all my niggas come around with advantage
make we shopping spree everyday
6am in the morning I'm awake
but na money dey my mind everyday
no go stress me or yawa go dey
I'm aggressive if you try oppress me
pop champagne oya start the party
because I no get money you off AC for here
biko chere make i go join them Nedu for site
you buy chicken u gimme bone no p I just dey sight aha
my niggas Dem dey look me eye to eye
I punch the ceiling wey cover my glory for the mass
my people Dem dey show me love only when I dey rap oya
Las Las no be me dey last
mostly in the night I no sleep I just dey write
with money in my hands I'm gon' do this all the time
make we shopping spree everyday
6am in the morning I'm awake
but na money dey my mind everyday
no go stress me or yawa go dey
I'm aggressive if you try oppress me
pop champagne oya start the party