(You are the perfect sequence)
No be juju but I go make am
Baba God say I go make am
So brother if you no believe
Make nobody come between my energy
As I see, I become, I am energy
I believe in God na my energy
Make nobody come between my energy
As I see, I become, I am energy (energy)
(I believe in God na my energy)
I be omo ologo no be olodo ah
Only God fit question me (okay)
So don’t pressure me (eh hen)
Make nobody come between my energy
As I see, I become, I am energy
I believe in God na my energy
Make nobody come between my energy
As I see, I become, I am energy
(I believe in God na my energy)