LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Osanle

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Mami if I get raba I go spend on you
Say less
Very soon I go change pattern baby have a little patience
Just have some pity
Body go sweet me
To see you with me
When I blow finish

Osanle o, osanle o
Boy wey get dreams, no get Naira
Osanle o, osanle o
Boy chase your dreams, get the Naira

Ooooooooo
(Wait for me)

Even life no balance for who dey buy Balance
Baby reason me
I’m not galant yet, but very soon we’ll be living big I know
I don comot from my home
I no get plan and I’m broke
I know this is getting old but baby reason me
3,2

Osanle o, osanle o
Boy wey get dreams, no get Naira
Osanle o, osanle o
Boy chase your dreams, get the Naira

Ooooooooo
(Wait for me)

(You are the perfect sequence)

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

None