LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Lack of Reason

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Sheybi na person wey dey get the pay
Na him go be like who dey sabi way
Tobade mo ko ma lo wa de pay
Na then your baby go dey use you play
If you not making money what you making then
No slogodo you better make amends
Back to your drawing board Emeka learn
You need dough to make a better bread
Money na water make you no forget
You fit to get am if you do your best
Do katakata no reason the stress
But Se were were no go loose your sense

Na lack of reasoning dey make a man suffer
Make I tell you secret brother
Na true I talk omo be I no dey stutter
E be the same all across the border
Na lack of reasoning dey make a man suffer
Make I tell you secret brother
Na true I talk omo be I no dey stutter
E be the same all across the border

Owo ni keke iyin rere seh
Without the kpa you no fit do your best
To ba so hello, e go be offence
No put body if e no be your set
You wey sapa Dey do you silhouette
4 shirt zero singlet
You still Dey follow Weytin carry skirt
You never learn you never carry sense

Na lack of reasoning dey make a man suffer
Make I tell you secret brother
Na true I talk omo be I no dey stutter
E be the same all across the border
Na lack of reasoning dey make a man suffer
Make I tell you secret brother
Na true I talk omo be I no dey stutter
E be the same all across the border

WRITERS

Osaze Jordan Igbinoba, Masterpiece

PUBLISHERS

Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

None