LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

My Way

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I thought I told you I'm coming for what is mine
Too immaculate, Carry holy water for side
I was born for this, no be me them go put aside since a little kid getting big been on my mind
I dey fortified I go dey bounce till 85
Them been no know say be man wey qualify
See I waka too many miles to see the light
So I deserve taking a flight just for delight
Mehn I hold it down steady ah shut it down
You know it's homicide when I go touch the mic
I make your body bounce na why you party hard
pay me for bulli van cuz Imma biggy man
Anytime we come around people dey radical
I no send your body count, mami you elegant
No let them kill your vibe make you dey gallivant
Na baba bless me so why I no go dance

Hook :
My way
Me I wan to live my life my way
You go see am one day
When all of my blessings fall in like rain
You go see am one day Das all I say
Na my way
Better no send anybody my way
One day
I know say all these blessings coming my way
Uh uh my way
Uh uh uh uh


Omo na me go be the captain for the ship
As I comot for my whip
Poverty start to dey weep
He say how you been comot for the place wey you been dey?
I tell am that one na stale no be sporty wey I stake na God
You see as I dey waka like say I be boss
And if you ask wetin I wear , no be say e too cost
Because I no dey too form and then I no dey too talk
Na the blood of Jesus , wey make them reason me soft
All on my own I been searching for the gold
I no gree sit down no be me them go hold
Na everyday I knee down they telling me to cool down
How I go take be winner if I no follow sow
Omo I still dey contemplate
The money make a brother concentrate
I no look anybody face , you no go fit relate na me dey run the race
Hook :
My way
Me I want to live my life my way
You go see am one day
When all of my blessings fall in like rain
You go see am one day Das all I say
Na my way
Better no send anybody my way
One day
I know say all these blessings coming my way
Uh uh my way
Uh uh uh uh

steady ah shut it down
You know it's homicide when I go touch the mic
I make your body bounce na why you party hard
pay me for bulli van cuz Imma biggy man
Anytime we come around people dey radical
I no send your body count, mami you elegant
No let them kill your vibe make you dey gallivant
Na baba bless me so why I no go dance

WRITERS

Pedro Milli, Adewale Mayowa Emmanuel

PUBLISHERS

Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence