Yeah yeah, Jubah l'omo ton so
Baby, you know say I dey for you, but I no guidee oh
You know say I will be there for you, shawty
Odo! You know you can call my phone
When you are really missing
Oh my baby yeah, you know say you
Can call my phone when you are really missing
Just dial my number, I will be right there
Text or DM, I will be right there
Just dial my number, I will be right there
Text or DM, I will be right there
Just dial my number, I will be right there
Text or DM, I will be right there
I will be your commando,
Thunder fire anyone wey no mind their own (ye ye ye)
Omoge, see the way you fresh like today's bread oh
I'll love to see your mama, if you can tell me everything about you
Thunder fire anyone wey no mind their own (ye ye ye)
Omoge, see the way you fresh like today's bread oh
I'll love to see your mama, if you can tell me everything about you
Thunder fire anybody, wey wan put us asunder
I no mind ma dem go carry poison
Odo! You know you can call my phone
When you are really missing
Oh my baby yeah, you know say you
Can call my phone when you are really missing
Just dial dial my dial my dial my number yeh
Just dial my number, I will be right there
Just dial dial my dial my dail my number yeh
Just dial my number, I will be right there
You know say I dey for you, but I no guidee oh
You know say I will be there for you, shawty
Odo! You know you can call my phone
When you are really missing
Oh my baby yeah, you know say you
can call my phone when you are really missing
I will be your commando, yeah
Thunder fire anyone wey no mind their own (ye ye ye)
I no mind them ma dem go carry poison
I will be ur comando do do do