LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

fallinlove

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I'm fallin' in love don't know what to do I'm fallin' I'm fallin' for you
I'm fallin' in love don't know what to do I'm fallin' I'm fallin' for you
Omoge wa jeka soro jeka soro
Oya wa koro oya wa gba ponran o
Omoge wa jeka soro jeka soro
Oya wa koro oya wa gba ponran o
Dem dey underrate your body bad omo na heavyweight
All the girls dem bad but they can't compare
I be a bad man and I cannot wait cannot wait
Ah heavyweight
Omo your body say na heavyweight
Make a carry-on tonight know the way?
Omoge make you no con dey delay
I'm fallin' in love don't know what to do I'm fallin' I'm fallin' for you I'm fallin' in love don't know what to do I'm fallin' I'm fallin' for you
Omoge wa jeka soro jeka soro
Oya wa koro oya wa gba ponran o
Omoge wa jeka soro jeka soro
Oya wa koro oya wa gba ponran o
Oya tell me girl what you like
Anything you want girl I go buy
Fly you go seven seas fly you away
Yeah you know say me I no dey lie
Me a fit to fly you go seven seas make you cross all the seas
Tell me what you see girl you know I go do for you
Kele you dey burst my booze
Girl I got you on my mind
Give me chance baby make I treat you right
Me and you we catching flights
Back to back make I give it to you right
Baby girl no rush
Tell me what you want girl I do for you Fly you go places like you chose girl you know you dey buss my mind
Ahhh
So tell me what you like girl you know I go do for you
Fight for you girl I won't have to choose for you
All I choose is you Girl tell me what you want and you like I go do for you
All I choose is you all I choose is you
I'm fallin' in love don't know what to do I'm fallin' I'm fallin' for you
I'm fallin' in love don't know what to do I'm fallin' I'm fallin' for you
Omoge wa jeka soro jeka soro
Oya wa koro oya wa gba ponran o
Omoge wa jeka soro jeka soro
Oya wa koro oya wa gba ponran o
(Oya tell me girl what you like
Anything you want girl I go buy
Fly you go seven seas fly you away
Yeah you know say me I no dey lie)
Oh eh oh eh oh eh
Oh eh oh oh oh eh

WRITERS

Obioma Dom, Owolabi Adedapo

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Substance Use