Sweet sweet sweet and fresh
And I believe say one day one day one day I go shine
I've been steady night and day I dey on my grind
I be believing in God and waiting for my time
And I believe that everything I want will be mine
And I dey try i dey try i dey try i dey try i dey try
Omo no be lie no be lie no be lie no be lie no be lie
Sometimes I dey cry I dey cry I dey cry I dey cry I dey cry
Omo no be lie no be lie no be lie no be lie no be lie
When you say you need somebody
That's when you see nobody
Don't you go and trust nobody
If you trust someone I'm sorry
If you hear me right Oya show me my love