LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Omowunmi

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Oh na oh na oh na
Oh na na na na na
Omowunmi o se dada
Hmmm
Oh se dada

Omowunmi say she like am when i give her the cucumber
Anytime she dey horny, she know say na me wey dey kool her down

And I like wetin wey she dey move
She get am plenty for back
Whenever she dey my side, she go tell me say she no wan go back
And me i no wan go back eh eh
Me I wanna tungba gba eh
Anytime she dey my side,
Na me dey make her dey go gaga eh
Omo go down low, down low
Down low, down low for me my bebe
You already know I'm the only one that can handle you
Oh my lady eh

Lale yi o ma damo
Omo yi ma damo eh
lale yi o eh eh
Omowunmi ma gba ah
Toripe mo ma n teshan mo
Monipe mo ma n kanra mo

Omo mo ma n shomo gan
The kind thing wey I no like to hear
Omo ye ma so mo
The thing wey carry too much, dakun jo gbesunmomi
I go be your daddy, say you go be my mommy

She say she dey like the way that I do like the way that I dey move
Omo ibadi to gbe yi lo gaju
Na only you wey dey munumi dey dun(my baby)
Oh my baby dakun make it roll oh oh
Say make you shake your bumbum make it roll
Omo mi jo sunmobi jeka jo o(mama)

Lale yi o ma damo
Omo yi ma damo eh
lale yi o eh eh
Omowunmi ma gba ah
Toripe mo ma n teshan mo
Monipe mo ma n kanra mo

My baby go down low, low low
Omoge ma jo o
Lale yi say you go know
Cause I go give it to you more more
Omo mi jo mapariwo
Tori ko ma gbariwo o
Omoge to ba wu e pariwo o
Laleyi o ma dariwo yeah

Omo mi oya stand here proper
Say na your love wey dey high me like lager
Oh my baby make I give you one time
Say me I never go play you like snooker eh

Na you be my baby o
Oluwa lo n seyi o
Fine fine girls, dem dey come to my way, yeah
God bless the day you came my way.

Lale yi o ma damo
Omo yi ma damo eh
lale yi o eh eh
Omowunmi ma gba ah
Toripe mo ma n teshan mo
Monipe mo ma n kanra mo

Mighty mix.

WRITERS

Owolabi Adedapo

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual