Me i dey hear say you be that bad guy
Way go make me feel alright
Me i dey hear say you be that bad guy way go make me feel alright
So hit me harder make i scream for you ou
Hit me harder make i scream for you
Hit me harder make i scream for you ou
Hit me harder make i scream for you
Shawty wanna scream so loud in my room
So make i drive her voom voom voom
Hit me harder ah (Uh-hmm)
Hit me harder (No stop am oh)
Hit me harder ah (Uh-hmm)
Hit me harder (No stop am oh)
So hit me harder make i scream for you ou
Hit me harder make i scream for you
Hit me harder make i scream for you ou
Hit me harder make i scream for you
I never see this kind kele
She dey worry me with her big waist
I never see this kind kele oh
She dey worry me with her big waist
Early in the morning shawty don dey call me
Before i go know she don dey my door step
And she tell me say na for all night long
We go just dey fire fire fire fire fire Make i no go tire tire tire tire tire
We go just dey fire fire fire fire fire
And make i no go tire tire tire tire tire
Hit me harder ah (Uh-hmm)
Hit me harder (No stop am oh)
Hit me harder ah (Uh-hmm)
Hit me harder (No stop am oh)
So hit me harder make i scream for you ou
Hit me harder make i scream for you
Hit me harder make i scream for you ou
Hit me harder make i scream for you
So hit me harder make i scream for you ou
Hit me harder make i scream for you
Hit me harder make i scream for you ou
Hit me harder make i scream for you