Mind full of pain and sorrow
My heart tied with chains and burden
You cannot relate if you're not real
This a tale of a boy from the gutter
It’s like i’m stuck under water
I can't breath i can't leave
Tried to raise my voice for rescue
Falling down deep under ocean
A place no one can save me
Every other night is a battle ground
I dey cry i dey fight i dey hide
12 in the night and the battle drawn
I dey pray i dey cast i dey bind
Dem be like wolves dem dey hunt my dreams
If you look into my eyes you go see my pains
Too many scars i dey pray for healing
Me i no be person wey dey hide him feelings
Even my blood e don spill