I'm down on my knees oh lord oh
I've been on the grind for so long oh
Wether it's rainy or its sunny
Cause i get dreams and i get bothers
E dey my head and e dey my shoulders
E dey overweigh me, caterpillar
But i dey cast em, bind em prayer
Wetin dey my back, german trailer
I believe, i believe (i go make em oh)
I believe oh, i believe (me i go make em oh)
I believe, i believe (i go make em oh hmm)
Na oluwa way dey guide my path
Na him way give me directions
Na him way dey comfort, comfort me
So tay i nearly fall for gutter
Na him way me deliverance
I believe, i believe (i go make em oh)
I believe oh, i believe (me i go make em oh)
I believe, i believe hmm-hmm