LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Cha Cha Che

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Uuuuu
Moooooneeeeyyyyy
They call me Jumabee
Firstklaz

As we dey cha cha che
Now the money coming repete
I say make everybody metete
(Ehh ehh ehhh)
As we dey cha cha che
Now the money coming repete
I say make everybody metete
(Ehh ehh ehhh)

Money is the evil
That we cannot do without
Something wey dey turn head
Like a roundabout
When you get am plenty
You don't need to shout
It stops nonsense
E dey also clear doubt

I go choose money over love
But no forget say
Na money dey magnet love
Ofcourse, dey go call you yes boss
When you gotta heavy purse
All the ladies go dey blush
That's why I dey pray non stop
Make my income no stop
I no wan beg for bustop
Money how far
If you go talk true
You know say everyday
I dey halla at you you you

As we dey cha cha che
Now the money coming repete
I say make everybody metete
(Ehh ehh ehhh)
As we dey cha cha che
Now the money coming repete
I say make everybody metete
(Ehh ehh ehhh)

What it do
What it do
Anything I do
Naim dem dey do
As I dey move
Naim dem dey move
If I no move
Dem no go dey move
You know the matter
No be gragra
If we enter
Dey go hear the odour
Anything I do
Naim dey do
We no fit be two
We no be zulezoo
Yeahhhhhh
It's high time
Dey give me my flowers
But them go give me last last

As we dey cha cha che
Now the money coming repete
I say make everybody metete
(Ehh ehh ehhh)
As we dey cha cha che
Now the money coming repete
I say make everybody metete
(Ehh ehh ehhh)

Moneyyyyyy
See boys dey hustle
Answer them
See my boys dey hustle
Answer dem moneyyyy
Everybody likes money
Everybody needs money

Joe waxy this beat is wicked

WRITERS

Olorunnipa Juwon, Justice Esla Joseph

PUBLISHERS

Lyrics © AFRO SOUNDTRACK

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion