As i dey broke today I go dey broke tomorrow
As I no chop today I no go chop tomorrow
Dey no know say life na turn by turn only time can tell
Dey no know say dey no know say
When it's time God go bless you double
E no matter even if talku talku
On your door dey go dey knocku knocku
This life make you take am jeje
And you go dance denge denge
Blessings get time table (table)
Blessings get time table (ah ah)
Nobi say we go dey turn tables(yeah yeah)
Blessings get time table (yeah yeah ehh ohh)
Today fit be me (oh oh ohh)
Nobi say we go dey turn tables
Na time wey we dey wait for papa God to bless us
Bless us bless us ehh ye ehhh
Na time wey we dey wait for papa God to bless us
Bless us bless us ehh ye ehhh
As God don bless you make you try bless others
You wey him never bless you
When it's your time him go bless you
The house i get you go get your own
The car i get you go get your own
The work i get you go get your own
The money wey i get you go get your own
So make you no meet babalawo
Say na him go make you be like bobo olowo
Dem go thief your life like barawo
Ahhh my brother na you go dey pariwo
Everything will fall in place
It will never be the same
Life go soon make sense for you
Blessings get time table (table)
Blessings get time table (ah ah)
Nobi say we go dey turn tables (yeah yeah)
Blessings get time table (yeah yeah ehh ohh)
Today fit be me (oh oh ohh)
Nobi say we go dey turn tables
Na time wey we dey wait for papa God to bless us
Bless us bless us ehh ye ehhh
Na time wey we dey wait for papa God to bless us
Bless us bless us ehh ye ehhh