Baby no use e me catch e cruise!
Make you no use e me catch e cruise
Abge no use e me catch e cruise!
Make you no use e me catch e cruise
You've been waiting for a long time.
But I see so Plenty shoddys outside!
You know You gat what them ladies like....
Cos Your vibe is a killer , it's a killer man
That's why I need me some assurance
Say you no go me one chance
Cos you no my heart is made of glass
And you no say, me I no sabi fight
E fi ne me a gbawala eshi eh
Uh.... Darling ... hi hi...!
E fi ne me a gbawala eshi eh
Baby no use e me catch e cruise!
Make you no use e me catch e cruise
Abge no use e me catch e cruise!
Make you no use e me catch e cruise
Shey you hear ! Baby shey you hear me.!?
You see the way! You dey feel me!
Na the same way! Weh I they feel you!
Because this life no time to waste
On a love that's not for me
E fi ne me a gbawala eshi eh
Uh.... Darling ... hi hi...!
E fi ne me a gbawala eshi eh
Baby no use e me catch e cruise!
Make you no use e me catch e cruise
Abge no use e me catch e cruise!
Make you no use e me catch e cruise
Baby no use e me catch e cruise!
Make you no use e me catch e cruise
Abeg ,no use e me catch e cruise!
Make you no use e me catch e cruise